|
|
Davz
7 hours, 26 minutes ago |
, they will come on social media and say "me or garri, choose one"
the one wey dey pain me pass na that "choose one"
. Garri is what i will choose, if i no choose garri wetin you wan make i choose before, na garri
. Infact i get 2 bags of garri for my house now.
9 views
|
|