Update: Leochat.online is Now bondhuu.com
I no understand you again OOO you be comedian:laugh: or … - Bondhuu
Comrade~ Comrade~ Verified
3 days, 19 hours ago
I no understand you again OOO
you be comedian:laugh: or comedy itself:flex:
come tell us abeg
Post image

Views 223 views

haha 18 like 6 love 4 wow 3 angry 2
Login or Register to react
Comments Comments 17
actor_leba actor_leba
At least you get 33 like and 30 comment with my name

2 days, 9 hours ago  |  Reply

@movement @movement
So childish!!

3 days ago  |  Reply

VICTORIZ¥ VICTORIZ¥ Verified
:laugh:at least i beta pass ur papa wey en normal job na to beg for street. The food wey my dog dey chop for one day ft feed ur entire generations for one month:laugh:

3 days ago  |  Reply

Jude-alex Jude-alex
Ajeh

3 days ago  |  Reply

VICTORIZ¥ VICTORIZ¥ Verified
actorleba, at least i get generation. What of u wey no get. As your family poor reach una still dey for bondage of poverty :laugh:

3 days, 1 hour ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Hunger first born

3 days, 1 hour ago

VICTORIZ¥ VICTORIZ¥ Verified
actor leba, that same ogun go kill ur papa

3 days, 1 hour ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Thunder fire all your entire generation

3 days, 1 hour ago

VICTORIZ¥ VICTORIZ¥ Verified
Actor leba na just poor comedian wey just dey stay dey make noise for here

3 days, 3 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Ogun dey kill you

3 days, 1 hour ago

Akemu_Destiny Akemu_Destiny
You sure say na him dey creat am? Or e dey copy them

3 days, 5 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Where did I wwant to copy it from

3 days, 1 hour ago

Greatboi Greatboi
Keep it up

3 days, 12 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Thanks

3 days, 11 hours ago

E.m Jay E.m Jay Verified
Ajeh.....

3 days, 14 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Thanks

3 days, 11 hours ago

Amvitious Amvitious
You Be comedian but never Get up to 10 likes for One post

3 days, 16 hours ago  |  Reply

Amvitious Amvitious
Oga post something wey make Scence,no the Post rubbish,you Just Dey make Noise Everywhere

2 days, 21 hours ago

actor_leba actor_leba
I no get your time

3 days, 1 hour ago

Amvitious Amvitious
Baba wetin dey sweet you,i Know Insult you,you Don dey insult me,mind your Old Age o

3 days, 3 hours ago

actor_leba actor_leba
Ogun kill you no be my styles you they copied your father get more than 5 like 0 comment ogun kill you

3 days, 11 hours ago

ndollar ndollar
as how nah

3 days, 15 hours ago

Anabel Anabel
Do Not Mind what you

3 days, 16 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
What u mean

3 days, 16 hours ago

Joycy Joycy
passing

3 days, 18 hours ago  |  Reply

Comrade~ Comrade~ Verified
Na all this tiktok children

3 days, 19 hours ago  |  Reply

Oluwa_femi Oluwa_femi Verified
you gat it:like:comrade

3 days, 18 hours ago

actor_leba actor_leba
Abi u dey crazy:laugh: who be small small pikin of tiktok go ask my name in all popular app go search official babashoo or even Google search actor babashoo or official babashoo

3 days, 18 hours ago

Oluwa_femi Oluwa_femi Verified
This Is Just The Beginning Of Madness he NEVA SEE ANYTHING!!:laugh:

3 days, 19 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
I didn't understand

3 days, 18 hours ago

Bhig Teddy Bhig Teddy Verified
:facepalm:

3 days, 19 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
What wrong bro

3 days, 19 hours ago

actor_leba actor_leba
Do you like my content

3 days, 19 hours ago  |  Reply

actor_leba actor_leba
Thanks

3 days, 18 hours ago

Bhig Teddy Bhig Teddy Verified
Nothing bro keep it up, don't mind them

3 days, 18 hours ago

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search