|
|
Emma>tuski>bila
1 week, 3 days ago |
but when u go to bank,u will neva see money in the floor
WHY?
42 views
|
|
|
|
Oluwa_femi
*passing by*
1 week, 3 days ago | Reply |
|
|
Emma>tuski>bila
Alwayz passing by.
1 week, 3 days ago |
|
|
divx
abi you wan start to thief now?
1 week, 3 days ago | Reply |
|
|
divx
if a no get you go get?
1 week, 3 days ago |
|
|
Emma>tuski>bila
Divx u dey talk like say u get money 4 bank
1 week, 3 days ago |
|
|
divx
werey
1 week, 3 days ago |
|
|
Emma>tuski>bila
Oga no be joke i dey joke
1 week, 3 days ago |
|
|
divx
he money wey you dey find for ground, no be people money?
1 week, 3 days ago |
|
|
Emma>tuski>bila
Az hw na?meaning
1 week, 3 days ago |