ah!!!!....admin,as how na as how na.i just dey see "follow" … - Bondhuu
itzdetodboy itzdetodboy
1 month, 4 weeks ago
ah!!!!....admin,as how na as how na.i just dey see "follow" for every body name.abeg make una tell me wetin dey sup,na which day this one start?

Views 11 views

haha 3 like 3 love 1
Login or Register to react
Comments Comments 2
OLA@ OLA@
why bro

1 month, 4 weeks ago  |  Reply

itzdetodboy itzdetodboy
i no no oh,e just dey do me one kind for ma eye

1 month, 4 weeks ago

Godstime Godstime
Starting 2 hours ago

1 month, 4 weeks ago  |  Reply

itzdetodboy itzdetodboy
admin dey try but i no too like the follow

1 month, 4 weeks ago

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search