Update: Leochat.online is Now bondhuu.com
Itz deto Dboy - Profile
Cover photo
Profile picture

Itz deto Dboy

@itzdetodboy

Newbie • 296 followers

I'm a smart guy,calm,sillyand also a game modder ,but if u mess with me u are in problem

Block

Details

Location Nigeria

Location Bayelsa - Nigeria

gender Male

relationship_status Single

languages English

Followers (296) View all

Akorede

Akorede

Mhazterxtopher

Mhazterxtopher

Dark.onyx

Dark.onyx

Evagreen

Evagreen

Pie

Pie

Colli

Colli

Verified

Hobbies

hobbies Gaming,football.modding...

Favorites

favourite_color Color: Blue

favourite_music Music: Afro pop/beats

Posts (65)

itzdetodboy

itzdetodboy

1 month ago

christmas don reach oh what do u have for me...
likelovesadwow 13 Comments 0
Share
itzdetodboy

itzdetodboy

1 month ago

chai i don too shoot banger now na gbas gbos i just dey hear oh abeg make una help me oh:haha:
likehahalove 10 Comments 0
Share
itzdetodboy

itzdetodboy

1 month ago

oboy like play like play christmas don reach:fear: and na just yesterday i hear been dey hear happy new year, time dey really fly...


as una dey celebrate christmas make... See more
likehahaloveangry 11 Comments 0
Share
itzdetodboy

itzdetodboy

1 month, 1 week ago

if u want to learn yoruba look for "world of yoruba(woy)" chatroom, come now that the room is public
likehahalove 10 Comments 0
Share
itzdetodboy

itzdetodboy

1 month, 1 week ago

guys as i dey waka pass one place like that na i hear one song like that, the song na recorded voice of a hype man hyping in a bar... See more
likehaha 9 Comments 0
Share
First Prev Page 3 of 13 Next Last
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search