Posts (47)
Eteil
1 month, 3 weeks ago
Updated profile picture
Eteil
1 month, 3 weeks ago
The best
Eteil
1 month, 3 weeks ago
I want to tell those of you wey head dey smoke if you know say you no one reply my to me them unfriend me now
Eteil
1 month, 3 weeks ago
Types of chat in nigeria
Leo chat
Money chat
Monkey chat
Makeup chat
Gossip chat
Sex chat
Love chat
Mouth odour chat
Very soon garri chat go come
Eteil
1 month, 3 weeks ago
Those of una wey dey see my post wey no dey comment may your crush fall inlove with your armpit