Update: Leochat.online is Now bondhuu.com
no let them think say u no fit do without … - Bondhuu
OLA@ OLA@
2 months, 1 week ago
no let them think say u no fit do without them human being no be GOD as u dey plan ur own GOD dey plan his own then be want fall me buh i no fit fall me wey GOD get plan for how i want take fall do u even asks ur self how i take dey scop how i take dey live?no be my power na GOD dey run am for me no be juju na still GOD dey do am for me BEFORE u plan anything against me abeg :pray: asks GOD first if GOD no gree ur plan no fit work

Views 2 views

like 9 love 4
Login or Register to react
Comments Comments 0

No comments yet.

Be the first to share your thoughts!

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search