🚨Osimhen Dis one huge oo🔥
Una remember say 3 days ago na Victor Osimhen birthday 🎉
To mark am, baba spoil himself with luxury like say tomorrow no dey 😭💎
Osimhen buy:
• Diamond-crusted G-Shock worth $13,000 (about ₦19m)
• 24-karat gold-plated iPhone 17 Pro Max worth $30,000 (about ₦43.5m)
• VVS diamond chain worth $50,000 (about ₦72.5m)
Omo 😭
Birthday wey most of us dey do cake 🎂 and birthday song…
E reach Osimhen turn, e carry almost ₦135 million celebrate himself 😮💨🔥
But no lie — he deserve am 💯
Lesson of the day: Poor man pikin go say na waste of money 😂
🔥 No be gist if NaijaGist no gist am 🔥
10 views