Update: Leochat.online is Now bondhuu.com
:crying: my game no cut :crying: obob guys na tears … - Bondhuu
itzdetodboy itzdetodboy
3 weeks, 6 days ago
:crying: my game no cut :crying: obob guys na tears of joy oh, sorry na real cry i been dey cry until cote'd ivore scored their last 2 dime minute goal and their offside goal...una no no the kind joy wey my body cause na the last 500 when been dey my hand na i put in the hands of algeria,cameroon and cote'd ivore...this game nearly give me heart attack oh but God no gree



MESSAGE TO THOSE WHEN NO USE MY BOOKING CODE:e good for u next time u go use am:happy:


today na new year's eve make i dey go church:happy:
Post image Post image Post image

Views 11 views

like 3 haha 1 sad 1 wow 1
Login or Register to react
Comments Comments 0

No comments yet.

Be the first to share your thoughts!

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search