*Running* Abeg make una help ohhhh!!!!!! I don go give … - Bondhuu
Chuks Chuks
1 month ago
*Running*
Abeg make una help ohhhh!!!!!!
I don go give Landlord Pikin Belle and E Senior Brother don come back from Army training for North and E send Me to go buy Koboko for am.

Views 17 views

haha 4 like 2 wow 1
Login or Register to react
Comments Comments 2
Joycy Joycy
e good countinue the na

1 month ago  |  Reply

Veegirl Veegirl
Lol

1 month ago  |  Reply

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search