Na s£x but i still knw say una no go gree with me..if no be s€x why e go be boy and girl and not girl to girl or boy to boy? Everybody wan intersect

u ever hear couples wey never intersect b4? and they still dey 2gether till death tear them apart??
1 month, 1 week ago
|
Reply