|
|
Icon
1 month, 2 weeks ago |
100 views
|
|
|
|
MAX
REALLY THE FRIEND OF NEW USERS CONGRATS BRO
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Icon
Thanks Bro.
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
Has Admin. Don Create Another Account Abi Which Post I Dey See That Say New Feature Rolling By Another Account Named Admin. ?
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Pyrx_Jaul
Regular catfish wey dey find attention
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Kenny splash
As how naa
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Kenny splash
But bro i never see 4 dis site 600 users online talking of 1 thousand users online
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Pyrx_Jaul
Donblizzy make i continue talking abi make i chill
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Kenny splash
Hmmm
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
All The Early Users Of The Site Are No More Online But I Added Them B4 They Did Not Come Online Again.
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Kenny splash
Pyriz leave am naa. Maybe he try hard to reach it
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Pyrx_Jaul
Nahh unless you start creating cause alogarithms of the site don't detect email twice and IP address sha .
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
Pyriz Sef Ehn!E Plenty For You
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Pyrx_Jaul
I no talk na,
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
Leave Him fah.I Am The First Friend Of New Users Recently.Study Am Na
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Pyrx_Jaul
Nah lie just you be dey create multiple account to reach this 1001 follow i don see am
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Icon
But We Don Become Friends And He No Fit Delete Am .
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
Na Judeson Create That One Na No Be Me.Na When I Wan Implicate Am He Create Am Na.Did Dey Get Follower,If They Get Na Judeson Because I Can't Use My Name To Create Fake Account When I'm Not Stupid
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Pyrx_Jaul
Seen multiple accounts named bcaa either with an addition of words
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
Even Admin No Say I Work Hard To Earn It na
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Pyrx_Jaul
Lmao :Admin will drop the final reading thank you
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Icon
Like You're Playing.Consistency Is The Key Not Even Creating Multiple Account Where I Can't Even Remember Password
.I Add Everyday And Night
1 month, 2 weeks ago |
|
|
Kenny splash
Congrats bro
but do we hv up to 1 thounsand users here
1 month, 2 weeks ago | Reply |
|
|
Icon
Yes,Close To 5k Users.Thanks
1 month, 2 weeks ago |