Downtime: Update loading...
na only poor people dey say "NOBODY KNOWS TOMMOROW" :laugh: - Bondhuu
VICTORIZ¥ VICTORIZ¥ Verified
1 month, 2 weeks ago
na only poor people dey say "NOBODY KNOWS TOMMOROW" :laugh:

Views 26 views

haha 9 like 7 angry 3 love 2 sad 1 wow 1
Login or Register to react
Comments Comments 4
The undertaker The undertaker
Abi you will say na poverty dey desturb u for house you con use style post watin dey happen for life.

1 month, 2 weeks ago  |  Reply

Coolboy1 Coolboy1
You no get sence you whey you get money you no tomorrow

1 month, 2 weeks ago  |  Reply

@chisom @chisom
Oga, every Body Says That, my Dady Too Use To Say It But He Is rich.

1 month, 2 weeks ago  |  Reply

Prosper celeb Prosper celeb Verified
My brother no mind am, your mate dey work hard for their future you dey here dey post wetin no go help you i just pity:laugh:

1 month, 2 weeks ago

J.Elisha J.Elisha Verified
U mean am?

1 month, 2 weeks ago  |  Reply

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search