guys make una see problem oh,i commented(i don't know why … - Bondhuu
itzdetodboy itzdetodboy
1 month, 2 weeks ago
guys make una see problem oh,i commented(i don't know why admin choose to keep u in this site) on Dking,s(JUDESON) post,this guy send me message saying "basterd how are u" and i replied "him u dey ment" na this guy block me:haha::haha:

u dey find troble but u no fit handle the troble when u dey find:haha: abeg make person screenshot this post send am give am oh:haha: tell am make him unblock me na i ready for am

Views 22 views

haha 6 like 4 wow 2 angry 1
Login or Register to react
Comments Comments 2
Sami richy Sami richy
That's he dey on jetbit

1 month, 2 weeks ago  |  Reply

itzdetodboy itzdetodboy
na so him dey oh...the boy just like troble but when troble him no go fit handle am

1 month, 2 weeks ago

EMONEY EMONEY
Even me he told me to call him king of phone so he will teach me how to earn leos then i said kinq of phon instead of king of phone so later he told me to keep liking peaples post to earn leos so later again he ask me how to screenshot and i told him to call me king first b4 i will tell him then the mumu block me :haha: the guy get hot temper

1 month, 2 weeks ago  |  Reply

itzdetodboy itzdetodboy
the boy just dey stupid

1 month, 2 weeks ago

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search