make una see oh,download and listen,i need advice,my jr sis … - Bondhuu
itzdetodboy itzdetodboy
1 month, 4 weeks ago
make una see oh,download and listen,i need advice,my jr sis dey blackmail me,say if i go play ball she go tell my mother,i no no wetin to do oh:sad:
Post image

Views 29 views

haha 5 like 3 love 1
Login or Register to react
Comments Comments 2
Godstime Godstime
Aje

1 month, 3 weeks ago  |  Reply

itzdetodboy itzdetodboy
u download am?

1 month, 3 weeks ago

Marvey Marvey
That ur sister mouth sharp ooo

1 month, 4 weeks ago  |  Reply

itzdetodboy itzdetodboy
i dey tell u,she know every thing

1 month, 3 weeks ago

Godstime Godstime
I swear dat one na just my junior brother e know all my secrets

1 month, 3 weeks ago

Want to join the conversation?

Login Register
Logo
Login Register About Us Home
Help Terms & Policies Google Search